Sweetboy ft. Damo K x Rasaqi NFG - Grind (Cover) - Ofofoloaded

Home » Music

Sweetboy ft. Damo K x Rasaqi NFG – Grind (Cover)

By OfofoLoaded | May 19, 2023 0

Sweetboy ft. Damo K x Rasaqi NFG – Grind (Cover) Mp3 Download

Nigerian rising act, Sweetboy has dropped his own cover to this amazing tune “Grind”. Song originally owned by Damo K x Rasaqi NFG.

The singer has been amazing as he keeps offering constant good tunes to entertain his fans.

The song carries that positive energy and vibe to keep you going. However, you can add it to your playlist.

We strongly recommend that you include this excellent song in your repertoire because you will certainly enjoy listening to it.

Follow @Official.sweetboy on all media platforms

DOWNLOAD MP3

 

Lyrics;

RAP (Official Sweet boy)

Show Love when the level sets for you brother man
Because some day omo everybody go touch

Money wey no dey today go come tommorow and your money wey dey fit comot tommorow

Who leaves a fight lives to fight another day
Pikin wey don chop no dey reason wetin man dey face, e no know wetin e dey see, e own clear omo ajebutter at all no fit be ajepkako guy

So why not face the grind ball the Hustle
Fuck the hate, and then keep the buzzle

Money wey don come fit still come again
You collect before and you go collect again

Funny enough, this grind no get part two
just as the way money sef no get favorite too

Baba gimme grace I wan be next tycoon
Na your protections I dey no be Gold circle

More On



Join the Discussion

No one has commented yet. Be the first!

Leave a Reply